Oritse Femi – Dey Your Own Ft. Duncan Mighty

ad
Oritse Femi – Dey Your Own Ft. Duncan Mighty

Oritse Femi – Dey Your Own Ft. Duncan Mighty

Oritse Femi Ft Duncan Mighty Dey Your Own mp3 download (song)

Oritse Femi song ‘Dey Your Own’ featuring Port-Harcourt first son Dunca Mighty.

A song produced by Vicebeatz and with a magic finger guitar support from Fiokee.

Quotable Lyrics

This life wey we dey liveee eh
Na dey your own make I dey my own jeje
This world wey we deyyyy eh
Na do your own make I do my own
Na papa God dey bless me
I no know wetin dey wan kill me for
Small thing they don dey look for fault
Shey na everything they go want to dey judge
If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No ma for dey dis world
Owa shi ri ke (This world strong)

Artist(s):Oritse Femi Ft. Duncan Mighty
Song Name:Dey Your Own || [IntoNaija.com]
RunTime:3:04
Category:Music
No. of Downloads:391
File Type:audio/mpeg
Audio size:3.0 MB
Sample Rate:44100
Bit Rate:128 kBit/s

[fddwrap]Download Audio mp3[/fddwrap]

ad

You may also like...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *